Tuesday, October 6, 2015

DOWNLOAD: MUSIQ: SEEMO DA BLACK CZAR-INDUSTREETZ-POLICE @Seemodablack

SEEMO DA BLACK CZAR-INDUSTREETZ-POLICE


SEEMO DA BLACK CZAR fresh from the Studio with a New Industry Classic "INDUSTREETZ POLICE"
With lines like "U fit be Nollywood  like Genevieve and Ramsey Noah.
U fit play the Role of Jim Iyke
U fit to psyche
 Try Sing 2 save ur life like Tonto Dike
OMosexxy na After Four wey still dey Sexxy
How u go get the Talent of Mercy Johnson and still end up 4 Prison
Lord -have- Mercy
Industry na teacher
 hunger go make u learn ur Lesson
Why u go see Don Jazzy 4 East go Follow Kanye 4 west
E be like person wey see land of Milk and Honey come choose maiduguri
Una know d rest of the Story
God dey always win over Devil ask Korede Bello"



*O.O*
DOWNLOAD MP3


Twitter -@seemodablack
Facebook- Seemo Makut
Whatsapp -2348051135906



Email us on Jtowncluster@gmail.com
Follow us on twitter @JTOWNCLUSTER | 2BB0235A
IG: @JTOWNCLUSTERNIG




 

No comments:

Post a Comment